[LYRICS] Hotkid – Credit Alert

Alhaja Pikin oh
(Dr. Dolor Entertainment)
Oh no, no-no
Shey if I dey down, if I call you, you go pick my call?
Abi if I dey down, if I need help, you go shenk me oh? tell me?
Shey if I broke, if I call you, you go send me cash? (message, you go wire my aza)
Abi if I dey on a low, duro, sh’oma gbo t’emi oh? yeah
The only thing wey dey give me joy na credit alert
The only thing wey be make me happy na credit alert, yeah
The only thing wey dey give me goosebumps na credit alert
The only thing wey dey make me smile na credit alert
So, stop lookin’ for me oh-oh, ohh
I dey find money, oh-oh-ohh, yeah
Dem dey wait for me oh, oh-ohh
But, I dey find money oh, oh-ohh
Yeah, see
Oro oloro, she’yen le gbe s’ori?
She’yen le sodi fila te wo s’ori?
If no be money matter, see my guy, I’m so sorry
You can never-never find me there (lai lai)
Oro oloro, she’yen le gbe s’ori?
She’yen le sodi fila te wo s’ori?
If no be money matter, see my guy, I’m so sorry
You can never-never find me there
Because
The only thing wey dey give me joy na credit alert
The only thing wey be make me happy na credit alert, yeah
The only thing wey dey give me goosebumps na credit alert
The only thing wey dey make me smile na credit alert
So, stop lookin’ for me oh-oh, ohh (e ye ma wami kiri)
I dey find money, oh-oh-ohh, yeah
Dem dey wait for me oh, oh-ohh (e ye ma wami kiri)
But, I dey find money oh, oh-ohh
Yeah, see
Alhaja Pikin oh
Niphkeys loshey beat oh, yeah
(And now, the New Mix)

 

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*